Super Star Olisae has broken his silence over the months with a HOT new banger ‘Imo Go Better.’ He is set to kick the year off with a wow lines of New music. According to Olisae, “Greatness is Everywhere,” including Imo.
To Copy this Chune, Click the Links Below
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Even in the menace
Even in the hard times
We thanking our JEHOVAH
For the blessing wey dey run down, in this Eastern heartland
No matter what dey count down
No matter what the plan wey dem fire down
Any matter wey e be, we go dey alright
The weather good, the weather bad, we go survive
E don tey we don dey pray.
E don tey we don dey pray for this Grace
E don tey we don dey shame
E don tey we don dey shame for their shameβ¦
Imo go better, Imo go better (4)
We rebuilding Imo, Rebranding Imo